Ayra starr – Commas Lyrics
Explore the captivating verses and catchy beats of this hit track and uncover the meaning behind the intriguing lines of “Ayra starr – Commas Lyrics.”
Commers Lyrics by Ayra Star:
[Intro]
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah
——————————————————
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
——————————————————
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me
——————————————————
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, hmm
——————————————————
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
——————————————————
Barbados, Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can’t fool me
——————————————————
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Stability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, hmm
——————————————————
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Stream “Commas” and share your thoughts in the comments below