Lyrics

Shatta Wale – Incoming Lyrics Ft. Tekno

Explore the captivating verses and catchy beats of this hit track, and uncover the meaning behind the song’s intriguing lines.”

Contents

Overview of “Incoming” by Shatta Wale Ft. Tekno

Artist NameMayorkun
Song TitleIncoming
Featuring ArtistTekno
Writer(s)Shatta Wale Ft. Tekno
Album
Date ReleasedOctober 17th, 2023
GenreAfrobeat
Song Duration2:42
ProducerShatta Movement Empire/Bankulli Entertainment

Enjoy the song and follow the lyrics:

All chase is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
From a long long time

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

We’ve been blessed o
Many things I no fit yarn for the stable
I’m so grateful
Never think I forget how you dey protect, mmmm

Related Articles

All I want is my peace of mind
E get some things that I don’t subscribe
Bad from time for a long long time
Ọmọ I know say, say the sun gon shine

Work nonstop till I reach my prime
And I work nonstop till I get dem whine
Everything solid and
E be thing and
She dey whine am, mmm

Should incase o
Tell dem make dem comot for my face o
Oh Lord, me nah fit relate o
Only dollar and the pounds o
I dey chase o

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running

I know they can see me coming
From afar fire burning
Remember when you dey do me corny
Long enough I’ve been running
Tell that man make them give me space o
Me gun burst fire blaze o
Cos we don see many days o
Long enough we’ve been running.

Check Lyrics of  Other Latest Naija Songs Here. Get Fresh updates as they drop via  Facebook

Nelsyn

Nelsyn is a dynamic music and entertainment blogger, specializes in crafting engaging articles covering Music, Fashion, Lifestyles, and Celebrity gossip. With a keen eye for detail and a passion for all things entertainment.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button

Discover more from Lounge9.ng

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading