Lyrics

Tml Vibez & Bella Shmurda – Caro Lyrics

Explore the captivating verses and catchy beats of this song and uncover the meaning behind “​Tml Vibez & Bella Shmurda – Caro Lyrics”

En en en
Enter!
Enter!
Tml vibe boy

Dagbana biti bella
Moti shamayan do me better
Obe todun ni mofe la
Nigboro I be story teller
Pawon boy parapara
Alao so easy akala
Shawty use kayamata
For your matter I go show them my pattern

Caro, Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tapioca o
Tell the saro no more sorrow
I Dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o

Bisimilai mo fi bere
Wait for my og’s, pe molowo…
Awusubulai mofi bere
Make I no see things wey pass my age yeah
Money I no see make me no lie
Even for the lifestyle me I fortified
Working billionaire before me I 35
My shoe no fit size you even if you try
Omo, I no fit lie, gangster on a side I dey bomb many site
I dey shoot on site
Omo leftside
Take it outside
Seri seri sign
Omo I be super shine

Caro, Caro na you me shadow
When I shado sebi mo sey hello
Nigga fagbo
Fi energy pawo
Hawk your hustle bi tapioca o
Tell the saro no more sorrow
I Dey hustle man no dey gawu
Timi dawo wonma sawo
Lati gbawo we no go far o

Related Articles

Ah ah caro caro
Fi energy pawo o
Oh ah ah ah

Nelsyn

Nelsyn is a dynamic music and entertainment blogger, specializes in crafting engaging articles covering Music, Fashion, Lifestyles, and Celebrity gossip. With a keen eye for detail and a passion for all things entertainment.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button

Discover more from Lounge9.ng

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading