Lyrics

Yemi Alade – Amazing Grace Lyrics

Explore the captivating verses and catchy beats of this hit track, and uncover the meaning behind the song’s intriguing lines.”

Enjoy the song and follow the Lyrics:

Ahhhhhhhh ah ah aha ha aha
Mmm ahhhh (crocodile skin)

Na your amazing grace dey jeep me going
When I’m falling over
Your live dey pick me up
Mmm
You know just what to do when I’m going under
You give me power
Your love dey make me stronger

My mind over matter
So hot I’m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can’t reach me you need a ladder
I’m flying high helicopter

Ajee

Related Articles

High high hugh higher Higher Higher

Lailailaialialaialai Higher
My mind over matter

Oga dé
Owo oti ni Kora ile
Me as I dey
I swear ability over dey
As – dey move
E dey cause gobe
Big sunami
Everything dey shake
My melodies
Sweet pass koté
Black Mercedes
Make I fit to reason my

MY MIND OVER MATTER
So hot I’m hotter than lava
Whose bad dem know that I’m badder
Enemies dey but I still dey jaiye
I no dey tire, I came I saw and I Conquered
Can’t reach me you need a ladder
I’m flying high helicopter

Ajee

High high hugh higher Higher Higher
Lailailaialialaialai Higher

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

Nelsyn

Nelsyn is a dynamic music and entertainment blogger, specializes in crafting engaging articles covering Music, Fashion, Lifestyles, and Celebrity gossip. With a keen eye for detail and a passion for all things entertainment.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button

Discover more from Lounge9.ng

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading